Songtexte.com Drucklogo

Who Dey Here Songtext
von P-Square

Who Dey Here Songtext

The foolish, is in control
The foolish, is in control
The foolish, is in control
(The foolish, is in control) as the beats goes
Eh!

Who dey here eh?
Who dey here eh?
Who dey here eh?
Who dey here eh?

Na you dey here eh
Why you dey here eh?
You still dey here eh
You go dey here eh

We′re back again (back again)
We did it again (did it again)
We make it quick
Hate us go insane


You want it too (you want it too)
I'm gonna give it to you (give it to you)
But the things that we do
See, the way they do the things dey do-o-o
Making them are breaking your heart in two
Now they can see all eyes on you

Tell me wetin high man go do? eh!
Hate us, hate us (eh!)
Tell me wetin high man go do
Hate us, hate us (eh!)
Tell me wetin high man go do

′Cause we dey do-do-do-do-do
Eh-eh whoo, whoo
We sabi do-do-do-do-do-o-o
Tell me wetin high man, noting high man go do

Who dey here eh?
Who dey here eh?
Who dey here eh?
Who dey here eh?

Na you dey here eh
Why you dey here eh?
You still dey here eh
You go dey here eh


We keep it coming (keep it coming)
They're not stopping us (us, us)
The heat keeps dropping (us!)
The way we keep it popping (na who)

Bad belle people everywhere
Una go see us everywhere
Climbing up we no fear
When dey do the things dey do
Making them are breaking your heart in two
Now they can see all eyes on you

Tell me wetin high man go do? eh!
Hate us, hate us (eh!)
Tell me wetin high man go do
Hate us, hate us (eh!)
Tell me wetin high man go do

'Cause we dey do-do-do-do-do
Eh-eh, whoo, whoo
We sabi do-do-do-do-do-o-o
Tell me wetin high man, nothing high man go do

Who dey here eh?
Who dey here eh?
Who dey here eh?
Who dey here eh? (eh!)

Na you dey here eh
Why you dey here eh?
You still dey here eh
You go dey here eh

The foolish, is in control
The foolish, is in control
The foolish, is in control
(The foolish is in control) before dem see us dem go tey

(The foolish, is in control)
(The foolish, is in control)
The foolish, is in control
The foolish, is in control

(Eh!)
The reason why we de tell them say
Na who dey here?
Plenty lives in this industry (eh)
Some still de wonder how me and my brother don dey there (eh!)

My people, seeing is believing
Stop get deceiving
And I know what you′re seeing
I know how you′re feeling

You feeling like a stranger (stranger)
Now you don dey hustle make you enter (enter)
The level wey we dey, omo na danger (eh!)
We dey see danger (eh!)
You go still dey here
Wahala dey

Hate us, hate us (eh!)
Tell me wetin high man go do
Hate us, hate us (eh!)
Tell me wetin high man go do

'Cause we dey do-do-do-do-do
Eh-eh, whoo, whoo
We sabi do-do-do-do-do-o-o
Tell me wetin high man, nothing high man go do

(Who dey here eh?) who dey here
(Who dey here eh?) who dey here
(Who dey here eh?) who dey here
Who dey here eh?(eh)

(Na you dey here eh) na you dey here
(Why you dey here eh?) why you dey here?
(You still dey here eh) you still dey here?
You go dey here eh

You go dig it tey
(Who dey here eh!)
(Who dey here eh!) you go dig it tey
Who dey here eh
Who dey here eh

Na you dey here eh (who dey here eh!)
Why you dey here eh?(who dey here eh!)
You still dey here eh(who dey here eh!)
You go dey here eh(who dey here eh!)

(The foolish, is in control)
(The foolish is in control) una go dig it tey
(The foolish, is in control)
(The foolish is in control) dem go dig it tey
(The foolish is in control)
(The foolish is in control)
Who dey here (the foolish is in control)
You still dey here (the foolish is in control)
Una go dey here eh

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von P-Square

Fans

»Who Dey Here« gefällt bisher niemandem.