Songtexte.com Drucklogo

Spiritual Songtext
von Burna Boy

Spiritual Songtext

It′s Kel P vibes
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yeah yeah yeah oh
Oh yah yeah yeah oh

I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start dem go yimu
Then them go start to dey love you
Ah ah ah ahhhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah oh

Spiritual, highly spiritual

Omo I done tire tire tire tire
Tell them no me nor holding back
See I fit wire wire wire wire
All the money wey dey my bank
Just to show you dat I'm for real


You know it′s not hard to find me
I've been on the road and me no slow down but I run with the program

Said all my people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
Said all my people spiritual

Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start dem go yimu
Then them go start to dey love you
Ah ah ah


Spiritual, highly spiritual
Yeah ah oh
Spiritual highly spiritual
Girla whine for me ah
Me shine like a diamond ring
Them gonna never tramp on me ah
Girl know say man na real stylist ah
Dem never seen a style like this ah

Dem girl wanna have my kids ah
She wan live a life like this cause she know say everything nice and sweet

Said all ma people spiritual
Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
Said all ma people spiritual

Ori wo kpe
Da ba wale
Ja ko wo wa kpe
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I no dey find their trouble
I just dey face my hustle
See when you start dem go yimu
Then them go start to dey love you
Ahhhhhhh
Spiritual, highly spiritual
Yeah ah oh
Spiritual, highly spiritual

"And the message from Burna, I believe,
Would be that every black person should please remember
That you were Africans before you became anything else"

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Quiz
Whitney Houston sang „I Will Always Love ...“?

Fans

»Spiritual« gefällt bisher niemandem.