Songtexte.com Drucklogo

Temptations Songtext
von Omah Lay

Temptations Songtext

(BGRZ, this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today, I dey on this one
Tomorrow, that one
If it wasn′t for you
Wetin ah boy foh do?

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh

My Rizla
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh
My day one
From way back, you dey there
You no give up


When I don backslide in my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta′
Cannot deny that I got issues, sadly
But, you dey for me today
You dey tomorrow
Munagi go be forever
All the things you wish for me, I wish for you
Me and you together, forever (uhn-uhn, uhn)

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh

My Rizla
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh
My day one
From way back, you dey there
You no give up

Songtext kommentieren

Log dich ein um einen Eintrag zu schreiben.
Schreibe den ersten Kommentar!

Beliebte Songtexte
von Omah Lay

Fans

»Temptations« gefällt bisher niemandem.